- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Frank Edwards
-
Gratitude
When I call you You dey answer When you show up Devil dey run away When you stand tall, (…fill in please) You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep Thank you for the sun and the birds in air I no fit count the blessings wey you give to me Even when they run come them want to pull me down You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way
God no dey sleep And not dead Kilomofeso laye mi o Wetin I go give to you, Baba O gini ka m ga emere gi Find more lyrics at ※ Mojim.com Alagbari eda Imela o
Rock town in the building yeah You know say this how we do it now Obidogo, obidogo
1, 2, 3, shut the devil out 1 by 1, God is taking over You know what you see when you look into the mirror I am the son of the lion from Zion Shot in the air now One shot for the lion of Judah Another shot for God Almighty Now, you no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way
-
All comments ( 2 )
|